Back to Teejay’s WRLD's profile
0:00
1:16

Mtcheew

Teejay’s WRLD

Uploaded .
1
1

Teejay’s WRLD - Mtcheew Lyrics

Bhad Mharn Tinz

(Ahh) Alaakori woo Aran Kan Mhii
Toba lee help mii, joor maa stress mhii
Mio fejoo, Abeg maa dull mhii
U go pay Toba try ati check mhiii

Already balanced, Oti mekutee
What thee fuck, bruh, waa kilon fii mii pee
Iduunu nii Tii Omo ope baa gbowo yahuuzee
Tio basowo timberland, ama fii itiju raa akube

No be today na every day we Dey pray
Different ways na Hin man Dey take feel pain
We wan get money but who knows the fixed date
Na who follow poverty fight go fit relate

Grind, Omo Ope, Grind, Grind, Grind
Na who get money dem go praise if u Dey kind
I’m a mess, I no well, I no fine
Don’t scope me it don tay wey me don wise

I look up to god on my knees i Dey cry
He smile at me, he said Umar my guy
God Otin pee juu, why u Dey do me like that
Let dem know say after teejay no other vibe

Teejay’s WRLD's avatar
Teejay’s WRLD said

Bhad Mharn Tinz Entertainment Ltd.

Favorited By

Teejay’s WRLD's avatar
Saved!